Juju Lover
"Shebi you no dey hear?
I say make you just listen small—na juju.
No be jazz oh! Na Sunny Ade type groove,
Guitar dey cry like say e get heartbreak too.
But she hiss,
Flick braids like lightning,
Roll eye like thunder—
‘Abeg, I only dey feel Chris Brown and SZA.’
‘Na wetin?’ I ask. ‘You no sabi fuji?’
She laugh—‘Fuji? I no be mama mi.’
‘Come sef, why you like juju like this
Get Caleb-K’s stories in your inbox
Join Medium for free to get updates from this writer.
Shey you dey fly for night?’
Onome wants those songs
Where they fall in love in three days
And knack every night
Onome wants those songs
Where they don't use aso’ ebi
Just white
And don’t even pay bride price
Onome wants that Western love
That sounds like a folk tale
And white lies
Onome wants romantic music
But will dance to juju for the right price.
C.K







